Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body armor Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby, you know me E get as you go move wey I no go ‘gree Come make I drive your mh Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me Tip you off with alawi See body o (see body, see body o) Egba mi o (egba mi, egba mi o) E dey burst my bololo E dey burst my bololo Please help me o Me I don jam wetin pass me o Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am (yeah, yeah) I know you senior me (me) I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm) You better drop your body armor You too dey form with this love of a thing baby, eh Lend me, lend I get pounds for you, you wan dey do like say eh Naira no dey end You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh E no dey bend Oya follow my command baby do like I do Baby, front and back, gimme boom-baka-boom Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby, you know me E get as you go move wey I no go ‘gree Come make I drive your mh Come make I drive this your jalopy Baby, allow me Tip you off with alawi Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am (yeah, yeah) I know you senior me (me) I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm) You better drop your body armor Soco, ah (ayy) Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby, you know me E get as you go move wey I no go ‘gree Come make I drive your mh Come make I drive this your jalopy